Gospel music minister and performing artist, Austin Omozeje has released a new single titled ÈLÈDUMARE. ÈLÈDUMARE is a name the yoruba’s call God which means “the one that holds every of our being in his hands, the Ancient of Days”. This song is full of grace and anointing and it promise to bless your soul as you download and listen.
Please remember to share….
LYRICS:
Verse 1:
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am
Even people wey dey here with me
Their mouth no fit talk am too
Na only God know where dey pain me
As I stand for here today
Na him be the only true God I know
I don talk am before
I go still talk am again
Na my papa do am for me
Nyn make me still dey here
Oya oya oya oya
Join me give am praise
For the good things He has done.
Ouuuuuuuuuuuuuu
Ouuuuuuuuuuuuu
ELEDUMARE!!!!
Verse 2:
I don dey tire for your case
As I tell you reach you no wan hear
You don too stay dey waka about
Time don reach make you follow Jesus
I can’t explainnnnnn
The way e dey do me for body
E dey make me highhhhhhh
When it comes to Grace
Omo na we get am
I dunno whyyyyyyy
You still dey wait
Make we drag you for body for body
When it comes to grace
Omo na we get am
ELEDUMARE!!